LAGOS & DUE DILIGENCE 😂🤣😂🤣 THE CAESAR SANWO-OLU BE🤣😂🤣😂
MP3•Bölüm sayfası
Manage episode 417868288 series 3471759
İçerik Caroline Aina and Sir Lenzo tarafından sağlanmıştır. Bölümler, grafikler ve podcast açıklamaları dahil tüm podcast içeriği doğrudan Caroline Aina and Sir Lenzo veya podcast platform ortağı tarafından yüklenir ve sağlanır. Birinin telif hakkıyla korunan çalışmanızı izniniz olmadan kullandığını düşünüyorsanız burada https://tr.player.fm/legal özetlenen süreci takip edebilirsiniz.
Demolitions all over Lagos!!!!! Money dey burn left and right💀💀💀💀 Even the eva sexy YEMI ALADE tok put dis 1😂🤣😂😂 As na INTELLIGENCE THE SANWO-OLU GOVERNMENT DEY SELL😂🤣😂🤣 All akpako and pako dem🤣😂😂😂 even d 1s wey say dem go MIT😂🤣🤣🤣 una sef get d report🤣😂🤣😂 na u, yes, una go gee am name😁😁😁😁 my own be say we nid wise up🙏🙏🙏🙏 SANWO-OLU nor dey play, CAESAR eim b mus collect, na the due processs of Lagos be dat⚡️⚡️⚡️⚡️ na guarantee wey nor dey shake, everybody know na✅️✅️✅️✅️ na wia ur documentation b dem fess question 4 hia oh😂🤣😂😂 dem nor dey collect dem say. You too listen, add ur Lagos experince join d mara😁😁😁😁 make who get sense receive sense as u epp share. GOD BLESS U AS U SHARE❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 ##alleyesonrafah #freepalestine #freecongo #reality #spirituality #humanity #nigeria #africa #world #inthedaysofsense #sirlenzosrunnings
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
201 bölüm