DEJAVU : TINUBU AND OUR MISSING 26 BILLION DOLLARS 😂🤣😂🤣
MP3•Bölüm sayfası
Manage episode 419448667 series 3471759
İçerik Caroline Aina and Sir Lenzo tarafından sağlanmıştır. Bölümler, grafikler ve podcast açıklamaları dahil tüm podcast içeriği doğrudan Caroline Aina and Sir Lenzo veya podcast platform ortağı tarafından yüklenir ve sağlanır. Birinin telif hakkıyla korunan çalışmanızı izniniz olmadan kullandığını düşünüyorsanız burada https://tr.player.fm/legal özetlenen süreci takip edebilirsiniz.
Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrants🤣😂🤣😂 jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova Abuja😂🤣😂🤣 Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us light🤣😂🤣😂 UAE wan start oil exploration wey PIA guarantee😂🤣😂🤣 Inside all dis sadness as governance 🤣😂🤣😂 we get 26billion dollars dem fit steal😂🤣😂🤣 But na world bank dey borrow us money for solar panels and meters🤣😂🤣😂 Tinubu dey sell a whole us to d smelly zionist scums of little to no intelligence🤣😂🤣😂 well i tok my 4 inside, u listen add ur own join, if u get sense, na now u need show ur sense abeg😂🤣😂😂 dem get internet urchins to spread dem falsehood, so we Nigerians need many pass dem to get shance. Ur thinkings mus go along wt ur share if u dey concerned abeg🙏🙏🙏🙏 God pass dem i know❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #freepalestine #nigeria #africa #freecongo #freemigeria #freeqfrica #freetheworld #world #humansunite #affritude
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 bölüm